Van Dijk

Van Dijk

Let it bounce shout to my g let it bang Let it bang bang bang So let me know if I dey waste my time mami please Let me know right now I don't wanna waste energy I don't wanna waste energy on ya Shout out to the girls wey dey cure konji All of them bad dem too sabi Whatever the case may be Mami no go lie to me She you wan dey whine me ni Shey you don dey see dundee Whatever the case may be Mami no go lie to me She you wan dey whine me ni Shey you don dey see dundee You don dey make me dey heartless You don dey take me for granted Jah be my witness If I ever ever grant you access Never ever ever trust me my silence That's just a madness But imma shine inna the darkness Move on and progress Use what I possess yhh And I'm still in the process So imma say less Let my success talk Making a grown man cry You wan con dey do me van dijk What if I die I been dey call you my life You con dey shenk me for back Wetin be that Omo you don cause something You don cause strong thing And I feel nothing no more I don't feel nothing no more I can't feel nothing no more Whatever the case may be Mami no go lie to me She you wan dey whine me ni Shey you don dey see dundee Whatever the case may be Mami no go lie to me She you wan dey whine me ni Shey you don dey see dundee You don see dundeeee You don see dundee hanhanhan Gwonda come out the shell oo Ak Haa omo badoo skriiaa !

Van Dijk

G.Wonda · 1678982400000

1