Yeah uh I say The year is 2021 yea I gotta Therapy and more This vibe coming straight from the lord I know a lotta people wanna talk Problems Dey everywhere they wanna solve Family matter sef involve Them dey stress, them Dey say you must become Great but the thing Dey stress the more Plenty things for my life I no fit talk I just lock myself From night till morn Can't sleep swear to God My mind Dey run Like Dizieani on the run Feeling like wilder just when he lost But I keep my heads up, and write a song Feeling alone anytime I hit record But I still find a way to hit record For my guys when them come record them songs Do that thing for free I ride for boys And I pray i live my life and more I just hope you free your mind and thoughts Cause Naija fit make you feel like you lost No be lie i heard they killed some ones 20-10-20 if I recall Yeah So umm like I just like umm gats get back in my zone like just take a step back just get myself from the whole from the whole like scene Well people going crazy outside mehn That's why I had to just put out this tape And just tell myself boy this is therapy mehn It's therapy it's Just Strictly therapy mehn It's crazy outside mehn the country going crazy but I swear down mehn Shii I'm not going to let that thing get to me here (it's a jungle outside) On Some self care One time for you mind Peace I'm out (peace) Written by: Opebiyi Ayobanji
ABH的其他专辑
- 1707408000000
- 1703779200000
- 1703779200000
- 1703088000000
- 1698681600000