Yeah, Yeah, Yeah Mmmm,The Boy Nobody fi to know The struggle wey ya go through Finna trust a couple man Fam finna roll you Finna meet a couple people Wey na fih deserve you Me prayin' for ya earnings But some people wanna hurt you Looky to the left, to the right Tell a brother Man, I love you Oya looky to the left, to the right Tell a sister Man, I love you Dey know sey Me I come from the Cc side Ei don teh Wey everybody try to kill my vibe But I no send I no send ohh, I no send ohh See I try, I try Sacrifices I made And they ask me why Pressure from the family Be killin' me slowly but I look To God and I give am the glory Eyy what ya tellin' me Hustle on a daily tryna stock up for di family Prayin' for my brother And I prayer for my enemies Mama tell me stay away from trouble Cus she don dey see Weti she dey see I na fih see am sittin' down Or standin' up Nigga we came from di ground Now they wanna steal my Crown Ain't no money now But we go make am one day We no di play yeah We go make am one day Nobody fi to know The struggle wey ya go through Finna trust a couple man Fam finna roll you Finna meet a couple people Wey na fih deserve you Me prayin' for ya earnings But some people wanna hurt you Looky to the left, to the right Tell a brother "Man, I love you Oya looky to the left, to the right Tell a sister Man, I love you Been waitin' for the peace to rain one day You don't know my struggle Waitin' for the Sun to shine one day Get me outta my struggle You don't know my struggle You don't know my struggle You don't know my struggle You don't know my struggle It's the 25th struggle Come follow me, make we light up Come follow me make I tell you my story yeah I checked my life See how many people got me yeah But I'm staying in this ish ten toes, strong You no-go fih believe where I came from Ain't no freedom for the hood wey I come from Ain't no love for di street wey I come from Eyy what ya tellin' me Hustle on a daily tryna stock up for di family Prayin' for my brother And I prayer for my enemies Mama tell me stay away from trouble Cus she don dey see Weti she dey see I na fih see am sittin' down Or standin' up Nigga we came from di ground Now they wanna steal my Crown. Ain't no money now, But we go make am one day We no di play yeah We go make am one day Been waitin' for the peace to rain one day You don't know my struggle Waitin' for the Sun to shine one day Get me outta my struggle You don't know my struggle You don't know my struggle You don't know my struggle You don't know my struggle It's the 25th struggle
Crownz的其他专辑
- 1716307200000
- 1716220800000
- 1716220800000
- 1669910400000
- 1656000000000