Spacemen

Spacemen

Yeah yeah No no no noo Oh yeah yeah We workin' on the name and grindin' so hard Seen a lota lota change thanks to big jah Boomer for years We workin' on the name (for years) Grindin' so hard (for years) Seen a lota lota change (for years) Thanks to big jah (for years) For life oh! (for years) Them my gee tho (for years) We Praise God '(for years) We dey come (for years) We know that (for years) Just know that (for years) Oh nah nah (for years) Oh yeah yeah (for years) Started off like a joke no smileys No emojis we just steady out grinding One step closer to be the man that I wan be But I'll take a verse to tell you bout the man that ive been been Listen! Ive been shining before I could spell bling Ive been planning since way back and i swear I've been scheming See this music you know say na wetin I've been eating I go tell you how e start settle down make you listen 2012 fresh off the block Was moving with the passion see my hunger was raw Was learning how to flow while I was sitting on the shore Shey I go sabi this rap thing, I wasnt even sure 'Member back then in the stu bro Was making covers everyday in the studio Fantorm, Tynotez, Southboy, lets go Turex Adebayo we sey discuss how we go take blow Haters making moves but we be steady on our ten toes Music be the god and p.s.e studio the temple We no dey disguise, we dey do am how we wan do All my Niggaz flow no need to sneeze before dem bless you Bless you! We be coming through like niggaz guess who See us for the hood we dey do like we supposed to Everybody lit, all of us on fire Goku Our music bring life we dey dish am out like na soul food Fly boys from kudenda Crocccity boys we no go ever forget am Promise you, you no go ever forget us Music wise you count on us like say na census Ey Fly boys from kudenda Crocccity boys we no go ever forget am Promise you, you no go ever forget us Music wise you count on us like say na census We workin' on the name (for years) Grindin' so hard (for years) Seen a lota lota change (for years) Thanks to big jah (for years) For life oh! (for years) Them my gee tho (for years) We Praise God '(for years) We dey come (for years) We know that (for years) Just know that (for years) Oh nah nah (for years) Oh yeah yeah (for years)

Spacemen

Brainaholic · 1705593600000

1
2
3
4
5
6
7
8
9
10
11
12