It's Tomxine on the mix tho (I see myself I see nobody) (I see myself I see nobody) (I trust myself I trust nobody) Yeye Inna mi zone Inna mi lungu Where I grow Omo u do good When u do bad dem Man wanna screw you When u do good demma Wanna dey with you Omo abegi leave alone (lone) Omo I just wan dey my lane (lane) Omo abegi free me na na Omo eleh free me na na Omo shayo dey go o Shayo dey go Omo where the ego Na there I wan go Omo pass me the love And pass me the kpo Oya call all my guys Make we shayo dey go How I dey spend my money money Ewo lo kan yin U are hating on me Otun bami feyin ehin (otun bami feyin ehin yeye ya) I see myself I see nobody I see myself I see nobody I trust myself I trust nobody See I see nobody I see myself I see nobody I see myself I see nobody I trust myself I trust nobody Yeh I trust nobody Somebody somebody Na who know somebody Dey killi person yeah Some person know person Na who know person dey killi person Somebody somebody Na who know somebody Dey killi person yeah Some person know person Na who know person dey killi person When I dey Do-Re-Mi-Do (doh) For the studio (yo) Nobody wey know Yeah..See! Na who know man dey kill man Na who know man dey kpai man o Alpha O lord omega Suleiman Even Sule sef E no like the man Dem dey shatta bus to Ghana Shemi wa jo Wale Jeko mapo leti e Oshodi nobi Malay Charley charley Wale wale Dele dele Dem look alike difference e dey Las las na money cus the gobe See I no dey trust anybody o (body) Dem fit choose money over me (Over me yeh) See I no dey trust anybody o (body) Body o yeh yeh Eleda gbo mi o (oun gbo mi) Oluwa sho gbo mi na (oun sho mi) I see myself I see nobody I see myself I see nobody I trust myself I trust nobody See I see nobody I see myself I see nobody I see myself I see nobody I trust myself I trust nobody Yeh I trust nobody Somebody somebody Na who know somebody Dey killi person yeah Some person know person Na who know person dey killi person Somebody somebody Na who know somebody Dey killi person yeah Some person know person Na who know person dey killi person Somebody somebody Na who know somebody Dey killi person yeah Some person know person Na who know person dey killi person Somebody somebody Na who know somebody Dey killi person yeah Some person know person Na who know person dey killi person (Somebody somebody Na who know somebody Dey killi person yeah Some person know person Na who know person dey killi person Somebody somebody Na who know somebody Dey killi person yeah Some person know person Na who know person dey killi person) Oh! Somebody Somebody body Somebody Na who know person dey killi person
Creamzy的其他专辑
- 1703174400000
- 1661529600000
- 1661443200000
- 1627574400000
- 1609430400000
- 1589040000000