Sinner

Sinner

All the written things Always dey make me sad And I wan know Oh Lord of mercy show me The real way ( show the real way ) I got many many things Wey dey bother my mind Mama called me Dolly sit down Make I tell you the real thing (Oh oh oh ) Nobody loves you (Nobody loves you) You gahz to Hustle (You gahz to Hustle) Buckle your shoes (buckle your shoes) Say no depression Achieve your aims (achieve your aims) Carry your cross alone Bese re soro (Moba semi soro) Put your hope on God Focus on hustle brother No dey copycat (no dey copycat) I'm addicted to good things me I know oh (me I know o oh oh ) Counting my blessings Everything na overload (overload) No matter what Oh Lord Don't give up on me (oh no) You know am a sinner ( am a sinner ) I think like a Judas Family must to chop oh oh You know say money long (oooooh no ) You know am a sinner ( am a sinner) I think like a Judas Family must to chop oh oh You know say money long (oooooh no ) I got my mind on my business I'm inso'money no sickness So Dem go know me for this town Kiloku taoti se Emi o nki sere, emi o nki foh Kori ma loshe mi ni onishe I'm making money no new friends So I'll never lose my chance But I know very soon Everything go be back again Everyday am counting My blessings as I give thanks And I dey thank God For my rich friends I dey thank God for my guys Wey dey hustle non stop Very soon we go reach there Cash out, Owo se koko I Pass out, won ni ogbe koko I can't Shout, can't Shout Baba bless me make I stand out You know am a sinner ( am a sinner ) I think like a Judas Family must to chop oh oh You know say money long (oooooh no ) You know am a sinner ( am a sinner) I think like a Judas Family must to chop oh oh You know say money long (oooooh no ) Focus on hustle brother no dey copycat I'm addicted to good things me I know oh Counting my blessings Everything na overload No matter what Oh Lord Don't give up on me

Sinner

Dolly HP · 1685116800000

1

Dolly HP的其他专辑