Shout out to all the beautiful ladies in the world. Make some noise tonight. See this girl keep texting me Just one vibe you don go down. All for cruise you don poker All the guys dem love your big back side Ehh Shima o Yawa o Ehh Shima o Yawa for the men. All the guys don die follow your back side (Because of wetin you gather) All the men don die follow your backside because of wetin you gather Beauty with the brains Bad be the bitch Hussle non stop Till you get to the bag No dey tell me wetin I don know My eyes don kpef The girlie carry offensive bacca So make you pour me holy water I don't know what to do for this kind of your everyday just give me your loving Haa haaa Ehh shima o why you give me yawa o Ehhh Shima o yawa for the men All the guys dem don die follow your back side because of wetin you gather, All the men dem don die follow your back side because of wetin you gather, Adodo rima adodo Adodo rima ado If want to chop my money You go treat me nice like kpoli Adodo rima adodo Adodo rima ado If want to chop my money You go treat me nice like kpoli Treat me nice Treat me nice like kpoli
el的其他专辑
- 1729785600000
- 1727971200000
- 1723737600000
- 1722268800000