Nwanne…. Ibile Hmmmm…. C’est comment ! If you don’t want love Baby give me back If you don’t want my heart o Abeg you give back Me, I no look your face o I no dey give you chance I for don loose my sense o If you still be mine Still mine No need to Shalaye Me I just want to Dey my Dey eee Vibes on vibes ajeh Make everybody dey their Dey Gimme love love Gimme kiss kiss If you leave me Am gonna miss miss You Itomagbomi Piss piss No other girlie wey dey do me like this Ka ma journey Kama sojourn Ka ma fo around the world Just for fun Owo yen is plenty Opor gon Swagger yen bale O so gan Killripopo Kilansogan I will fly you from London to …. O le play hard boy Oma succumb Kaduna to Kano Express O na tan. Oohhhh Ohh O je ma Lo tete So funmi If you no want do again No need to Shalaye Me I just want to Dey my Dey eee Vibes on vibes ajeh Make everybody dey their Dey No need to Shalaye Me I just want to Dey my Dey eee Vibes on vibes ajeh Make everybody dey their Dey Na lingui ooo na Na lingi o mama yo Tu sera dans mon cœur Tu sais bébé Tu resteras toujours dans mon cœur
M'kidO的其他专辑
- 1718208000000
- 1706803200000