Pray for Me

Pray for Me

Oh oh oh PMT Eh Mommy Dey pray for me Every night and day This world what I dey see eee No be by might na grace Ewuradi boame ehh Suban no nyɛ sesa me Bɔne bia mayɛ bia aaa Ewuradi Kai me yee Ewuradi boame Suban no nyɛ sesa me Bɔne bia mayɛ bia aaa Ewuradi Kai me Yee My life today baba Show me the way I day try I day try But the hustle no dey play Eh eh Pray for me eee Mommy dey pray for me eee Ehh Pray for me eee Yeahh ah Mommy dey pray for me eee Mommy dey pray for me e Money no dey Money no dey for my pocket Struggle struggle saaa I no get anything Wey dey my wallet Eh Mommy go say mommy Go say strive To see your success This world be two by four No do make you Enter your casket Ehhh My life today baba Show me the way I day try I day try But the hustle no dey pay Ehh Now I don't know I don't know what to say Oluwa guild me Don't put me to shame CHORUS Pray for me eee Mommy dey pray for me eee Ehh Pray for me eee Yeahh ah Mommy dey pray for me eee Mommy dey pray for me e My life today baba Show me the way I day try I day try But the hustle no dey pay I don't know I don't know what to say Oluwa guild me oluwa Guild me show the way Show me the way yeah I LOVE U MOMMY

Pray for Me

MrrProminent · 1679068800000

1

MrrProminent的其他专辑