Trynna find my peace of mind Ile aye asan ni But try get koma chop fipa Even tho na vanity If you snooze you go beg shoja Why e go dey be like that I'm just a boy wey dey try survive All the memories I've been through I no pray make you see my guy Na wetin I go chop I dey find Hustle make you get the kpa Somethings that I do I forgot that I'm living Life showed me sides and I feel it Bleeds in my vein Only smile when I'm tripping Lately I've been busy doing music My peace all I care for I'm lost in my deep thoughts I've seen legends die young I pray that I live long Oro pooo timo fe so Tell me why you wan give up Place that I came from We say no to failure No space in my heart My peace all I care for Pour me some liquor Pour me some Many many things don xup Things wey man no fit talk Pains in my heart But I'm twice as tall Obstacles wey man no still oboe Many many things don xup ops Things wey man no fit talk Pains in my heart But I'm twice as tall Obstacles wey man no still foooor Alone with my thought Pelu backi ronu Bi mo shey fe mingle Baba darijin won we are sinful Put smile on my face anything That you're chanced to We all chasing 1 bag Awa 4 ninu 1 room Lotta pains that we've been Through bridge Tati pass through Kolu tati gba atawon Omoge tati basun Stacking innit wanna Get paid like the stars do Pain real lati early Age motin calcu Me wey dey try survive Lowkey dey aim my dart I no get everyday Check on yourself my guy Money wey go come Wey go be like jazz Shebi na hin man dey find Emi emi laye mi I no wan suffer emi laye mi Kokin shepe won Le mi moku sanle ni Dakun shey enikan ranmi Emi emi laye mi Iiin iiin Laye mi Moku sanle ni So I gats make money Life na dice e be So make e turn reach me Depression wan finish me I been trynna find my rhyme Nothing like am sitting free Emi nikan loye wetin dey bother me Many many things don xup Things wey man no fit talk Pains in my heart But I'm twice as tall Obstacles wey man no still phor Many many things don xup ops Things wey man no fit talk Pains in my heart But I'm twice as tall Obstacles wey man no still foooor Many many things don xup Things wey man no fit talk Pains in my heart But I'm twice as tall Obstacles wey man no still phor Many many things don xup Things wey man no fit talk Pains in my heart But I'm twice as tall Obstacles wey man no still phor
Sogzy Lee的其他专辑
- 1733846400000
- 1723737600000
- 1715270400000
- 1714320000000