I've been trapping For days Na the bank I dey chase K'owo tuntun wole Old ones Don fade away K'ori kobawashe K'akore wa dele Won femo Basheshe, ha Won femo Basheshe Ori lonbamishe As I dey grind Everyday from Sun to saturday Dem be dey Reason, how I dey do ham Ori lonbamishe As I dey do ham I pray for grace K'orikobamishe Ori lonbamishe Ire ati alaafia Shemi nan wa wa And I dey welcome Everyone of them Si enu ona wa Wonni mon dara Wonni mon gara When I no get Shingbain Nobody wawa Omo oro mamikan Omo oro maro aro Aro kan Laarin ishejukan Ole gba rolls royce Pelu lambo por Eshani joor Amo ibi tanlor Iyana shaa lo por Eleda mi joor Fi adun s'aye mi Pelu owo to por I gat many Things to say That one go be Next time No be today Plenty bills yapa wey Dey knock my gate Hello, I hope I dey communicate Eje mi How una dey Life na Give and take Wake up, pray up Roll up and Show up Gbadura k'ori Ba e shey Ori lonbamishe As I dey grind Everyday from Sun to saturday Dem be dey Reason, how I dey do ham Ori lonbamishe As I dey do ham I pray for grace K'orikobamishe Ori lonbamishe Ire ati alaafia Shemi nan wa wa And I dey welcome Everyone of them Si enu ona wa Wonni mon dara Wonni mon gara When I no get Shingbain Nobody wawa Dem no Dey check on Who's broke Shongbomi bro Agidi kole leko No be one man Lo l'eko o K'ola to sit On the throne O sise gidi ni bro You wanna high Like a drone Oma ra'gbo Oma roll When I dey do Labor for mojoda Nobody torimi Mokepe allah Cos I don tire To dey bu oshe S'orimi I call my momsy Early in d morning Gbadura s'orimi Kinri ire lona Kinmashey ri popo Kan mashey ri'gbomi I gat many Things to say That one go be Next time No be today Plenty bills yapa wey Dey knock my gate Hello, I hope I dey communicate Eje mi How una dey Life na Give and take Wake up, pray up Roll up and Show up Gbadura k'ori Ba e shey Ori lonbamishe As I dey grind Everyday from Sun to saturday Dem be dey Reason, how I dey do ham Ori lonbamishe As I dey do ham I pray for grace K'orikobamishe Ori lonbamishe Ire ati alaafia Shemi nan wa wa And I dey welcome Everyone of them Si enu ona wa Wonni mon dara Wonni mon gara When I no get Shingbain Nobody wawa Ire ati alaafia Emi nan wa wa And I dey welcome Everyone of them Si enu ona wa Wonni mon dara Wonni mon gara When I no get Shingbain Nobody wawa
Mr Gbafun的其他专辑
- 1731600000000
- 1724860800000
- 1718208000000
- 1715961600000