Ore

Ore

Everyday I dey happy Everyday I dey smile Baba don bless my life Ah o shey baba Alhamdulillah For the blessings Wey we see for life Cus everyday I dey pray Baba joor wa bami she As I dey work Make I no see gobe Been on this hustle for years And I go give it what it takes I no go jonze ajeh Won le mi oh oh Won ba mi ti Them carry bike Emi carry jet Dem want to cus me calamities But I get god wey dey cover me Oh oh worimi worimi worimi Worimi worimi worimi Family sef dey wait on me Cus na me and myself wey dey for me

Ore

Landrid · 1732550400000

1

Landrid的其他专辑

Landrid_的其他专辑