I look higher and I say father Make you send fire make em scatter am wey no wish us well And I no fit swear cause we no see light For the damn tunnel but I no pretend And I no relent cause I wan dey first Jaga jaga jaga jaga Wuru wuru wuru wuru Two cups of Garri ( aye ye ye ) Na wetin make man jolie (a ye ye ye) Two shot of pami (aye ye ye) Na wetin make my suji ( aye ye ye) I just dey find my own (find my own ) I no dey look man own (look man own) I no dey denge and pose (denge pose) I just dey keep my cool (I dey keep my cool) Why you dey so judgemental You wan dey quench my oku lantern The things I do no be accidental Abi you no dey see my creditials Why wan take my own abi you no get ur own I dey sing for my soul,em don dey enter body Two cups of Garri ( aye ye ye ) Na wetin make man jolie (a ye ye ye) Two shot of pami (aye ye ye) Na wetin make my suji ( aye ye ye) I just dey find my own (find my own ) I no dey look man own (look man own) I no dey denge and pose (denge pose) I just dey keep my cool (I dey keep my cool)