On My Way

On My Way

Marveboy Whizzy Comment tu t'appelle Je m'appelle Marveboy Remember when life Been Dey play me like toy Now I don dey play my blues I catch my cruise Them love my flows Them love my glows Life too real I swear no fake life When we dey come We go burst their medu We go burst like gboko We go dance like poco We go like to dey vibe Them go catch you popo If you know insult I took to take get result You go know the reason why my body dey hot Lavida Lavida Say I pity my liver When I call Monica make she come with jiggas I too humble to go crumble Am not a rapper but I am feeling like dapper Nobody badder for this banter Ehn Una know the matter Say On my way to the top I go With all of my gees With all of my gees On my way to the top I go We nor fit come down We nor fit come down Anything wey sup for life We gats face am If you check am sef na God don dey run am This beat na me and marveboy Wey Dey nack am Even our haters go still vibe am Now we don dey live our life without factors One minute silence for those wey dey doubt us We pay the price Roll the dice Tell me why you nor go vibe If you know insult I took to take get result You go know the reason why my body dey hot Lavida Lavida Say I pity my liver When I call Monica make she come with jiggas I too humble to go crumble Am not a rapper but I am feeling like dapper Nobody badder for this banter Ehn Una know the matter Say On my way to the top I go With all of my gees With all of my gees On my way to the top I go We nor fit come down We nor fit come down

On My Way

MARVEBOY · 1740672000000

1