To eat with elders You need to wash hands o (Yeah yeah yeah yeah) You touch mama for breast No mean say you Go touch papa for blockus o (Yeah yeah yeah yeah) I'm so special and so different o Oluwa don bless me So I go always dey come first o (Woah woah yeah) No one like Nwadorathy No one like Nwadorathy No one like Nwadorathy Na na yeah No one like Nwadorathy No one like Nwadorathy No one like Nwadorathy Ahnnnnnn (Ginger) Wu wu wu wu wu wuYeah Yeah yeah yeah yeah yeah Ah na (Easy) Henreeano I'll be killing it The things undone Mehn I'll be doing it It's been a long time that I've been Working and grinding on a daily Now the benefits And gains I' be reaping it See I just wanna have fun Come with the ladies and bottles Let us pop, rock n vibe nonstop I be King wey dey reward loyalty So If you love Henreeano you be royalty (Easy) Oya gbe gbe gbe We've been doing this right from Day day day 1 Boys no dey play play And If you check our records Mehn is A A A1 I no dey engage in small talks The Ladies love me I eat them daily like small chops No fight me Cos men wey dey My back dey crase And If you look my head Wetin you go see na grace To eat with elders You need to wash hands o (Yeah yeah yeah yeah) You touch mama for breast No mean say you Go touch papa for blockus o (Yeah yeah yeah yeah) I'm so special and so different o Oluwa don bless me So I go always dey come first o (Woah woah yeah) No one like Nwadorathy No one like Nwadorathy No one like Nwadorathy Na na yeah No one like Nwadorathy No one like Nwadorathy No one like Nwadorathy Ahnnnnnn (Oluwa naim dey bless me) (Without Him me I am nothing) (La la la la la la la) (Wu wu wu wu wu wu) (Yeah yeah yeah yeah yeah yeah) (Ah na)
Henreeano的其他专辑
- 1671206400000
- 1658764800000
- 1612108800000
- 1607184000000
- 1602864000000
- 1590940800000
- 1514736000000