Not Your Mate

Not Your Mate

See, As long as am Here I am not your mate In this game and I swear say no be pride at all at all I bring the light Michael faraday make Una know say para Dey If na home or far away Standard Dey Plenty talk no Dey full basket Mi o le shalaye Hmmm Put you on a vibe Take you far away Different styles Different pattern Dey Get ready to ride Mo ma gbe e trabaye From allen to Berger Agege to ikeja Put am for their Body Make them just Dey remember I be king I wear the krown Industry be like ocean I no fit drown I stand my ground Highest in the game But I no Dey on loud!! Flows screaming out loud Vibes on check? It's allowed Hear my voice Echo like the voice Of a crowd See, As long as am Here I am not your mate in this game and I swear say no be pride at all at all Lyrically hot i burn a boy (burnaboy) No play with me man I no be toy I bring the vibes wey go give you joy Like Ololade mi Asake Mo ma pe, Flows mi heavy, like Saturday Owambe Oh my dear No Dey fear But no Dey be So get this straight I'm not your mate Sho relate You know the case My temperature Dey rise Like dollar rate I Clear your doubt like pimples Funbact A I Clear your doubt like trash I swear Lawma Dey And if na judiciary sef I say Lawyer Dey Flows me really heavy I Might need a pad I no small for this biz And that's a fact I came so ready So hear me clearly Cause you go watch me like your Telly Cause I go dey deliver steady Shey you hear me Brace for impact Shey you ready? Cause you go hear me Shey you ready? And you go see me Pon your Telly! See, As long as am Here I am not your mate in this game and I swear say no be pride at all at allSee, as long as am here I am not your mate In this game and I swear say No be pride at all at all I bring the light Michael faraday Make una know say para dey If na home or far away Standard dey Plenty talk No dey full basket Mi o le shalaye Hmmm Put you on a vibe Take you far away Different styles Different pattern dey Get ready to ride Mo ma gbe e trabaye From allen to berger Agege to ikeja Put am for their body Make them just dey remember I be king I wear the krown Industry be like ocean I no fit drown I stand my ground Highest in the game But I no dey on loud!! Flows screaming out loud Vibes on check? It's allowed Hear my voice Echo like the voice Of a crowd See, as long as am here I am not your mate In this game And I swear say No be pride at all at all Lyrically hot I burn a boy (burnaboy) No play with me Man I no be toy I bring the vibes Wey go give you joy Like ololade mi asake Mo ma pe Flows mi heavy, like saturday Owambe Oh my dear No dey fear But no dey be So get this straight I'm not your mate Sho relate You know the case My temperature dey rise Like dollar rate I clear your doubt like pimples Funbact a I clear your doubt like trash I swear lawma dey And if na judiciary sef I say lawyer dey Flows me really heavy I might need a pad I no small for this biz And that's a fact I came so ready So hear me clearly Cause you go Watch me like your telly Cause I go dey deliver steady Shey you hear me Brace for impact Shey you ready? Cause you go hear me Shey you ready? And you go see me Pon your telly! See, as long as am here I am not your mate In this game And I swear say No be pride at all at all

Not Your Mate

Reno SNR · 1732896000000

1

Reno SNR的其他专辑