Big glock tobi big glock tobi big glock tobi big glock tobi Slow music is good music and bluberri's on the beat Gat dem Big glock tobi go Sey you don dey mad Eh? Did I tell you lap Eh? Didn't I call you back Eh? Why you like problem? Wake up and prob Wake up and plough Instead of that Your blood go splatter It's not like that I'm bigger than that Is it because I'm black What's your problem Oya tell that white man never call a black nigga Run him up in the back omo he shoulda known better How can I show you my friends when I don't have them Never moved by influence I used to sing the national anthem Yes I don't know why I can't call you my nigga If you call me line me never pick up Put you on the stand you commit perjury Showed you my true colors so you set me free But if you wanna do bad thing no problem Shey you wanna fugazi your problem If you wanna do my thing no problem Shey you want pool party no problem Shey you want pool party or property or fugazi or all of them Make you dey follow my command No problem Follow me your command oh Follow me your command oh Jailer Na so she corner me You want bentley or dior Waiver Na so she corner me Jailer for life for love for life for love Yarima, sarima, all my girls make you no call me Na so she call Yeah yeah Na so she call me Oh Na so she call me No go do mistake to dey call me upcoming You cannot relate that's why you think that I'm forming Yes I don't why I can't call you my nigga I be the nigga for the job be the nigga for the job If you call me line me never pick up I be the nigga for the job no dey perjure yourself Omo I be og I be big boy If you no really know me I be big glock Na me get the melodies wey dey give joy All my flows on colos my knicker fit tear All my flows on colos I pampamgolo with all of my words I burst your bololo Cause I dey give my all in all in all in all Ah You get the means but you say you no one do am You dey do morality but you sef you dey carry woman You think say you real just because you no do stream farm Omo make dem fugazi when they sow dem go reap number one If you can't tell me why then you can't tell me not If you can't tell me why then you can't tell me not If you can't tell me why then you can't tell me not If you can't tell me why no problem But if you wanna do bad thing no problem Shey you wanna fugazi your problem If you wanna do my thing no problem Shey you want pool party no problem Shey you want pool party or property or fugazi or all of them Make you dey follow my command No problem Follow me your command no problem Jailer jailer for life for love for life for love for life for love for life for love Big glock tobi big glock tobi big glock tobi big glock tobi
Big Glock Tobi的其他专辑
- 1733068800000
- 1693152000000
- 1691251200000
- 1682956800000
- 1668614400000
- 1649347200000
- 1649347200000