No Be Mouth

No Be Mouth

He's here No be mouth, no be mouth No be mouth, no be mouth (no be mouth) No be mouth (no be mouth), no be mouth (no be mouth) No be mouth (no be mouth), no be mouth (no be mouth) No be mouth (no be mouth), no be mouth No be, no be, no be mouth, hey! Enter Gidi for the summer no be mouth All my niggas yeah dem carry paper no be mouth (no be mouth!) Middle finger to my haters no be mouth (no be mouth!) Doing numbers like a calculator, no be mouth, hey! (Yeah yeah) Enter Gidi for the summer no be mouth (nah) All my niggas yeah dem carry paper no be mouth (forget) Enter Quilox order bottles no be mouth (nah) Turnin up at 57 nigga no be mouth (yeah yeah) I no dey brag, and I'm not the type to shout But when they see me streets now, man, they dey reach out Just about a year ago, I was living in doubts Wondering if I'd ever be the man with the mouth Cuz they did come hard, all the obstacles Like the Inter Milan striker Luke, I too Kaku Like se I bin dey wear shackles con dey Shaku-Shaku Over all the life's troubles that I couldn't tackle But now I've got bands, made some new fans Across different cities now, they don sabi my name I made a name in diaspora, man, 10 years, now my whole family proud and they're waiting in advance as I Enter Gidi for the summer no be mouth All my niggas yeah dem carry paper no be mouth (no be mouth!) Middle finger to ma haters no be mouth (no be mouth!!) Doing numbers like a calculator, no be mouth (yeah yeah!) Enter Gidi for the summer no be mouth (nah) All my niggas yeah dem carry paper no be mouth (forget) Middle finger to ma haters no be mouth (no be mouth!!) Doing numbers like a calculator, no be mouth For this rap game, I be like Pogba I dey achieve my goals, I no dey chop bar But I... I still chop bar Na baba God bless us, Nna emeka Rap is bae, I go in, and I go hard It's a matrimony, so don't put asunder We always strive and prosper like we ASAP And man, we stay rockin like Abeokuta For the summer, no be mouth Making waves, in our city, yeah we get the mouth Lucci's a bahd guy over here, but no be Falz We shooting every shot like Clarence, and no be mouth So don't ever think that on me, you can shit on Cuz I go force you make you chop am like Shitor I bin don dust my peers, and now they're pissed off They tryna flush me out, cuz I'm the shit bruh Enter Gidi for the summer no be mouth (no be mouth) All my niggas yeah dem carry paper no be mouth (no be mouth) Middle finger to ma haters no be mouth (no be mouth!!) Doing numbers like a calculator, no be mouth (yeah yeah) Enter Gidi for the summer no be mouth (nah) All my niggas yeah dem carry paper no be mouth (forget!) Middle finger to ma haters no be mouth (no be mouth!) Doing numbers like a calculator, no be mouth, hey!

No Be Mouth

JTK · 1707840000000

1

JTK的其他专辑