Even when I lose I no envy my guy Bad days are gone Now we using champions slogan It's been a long run for this road I swear... eeeh Me and you know E no easy for this road oh My friend Alaye today today We no dey like yesterday Better days we here to stay Alaye today today We no dey like yesterday Better days we here to stay You be my personal Person me I no fit leave Me I dey for you And I care about your feelings If I dey down You boost me adrenaline I dey like you like pikin like Bobo Dey for you like a gallant mopol Share update wey fit make us choke ooh Come make we chop la vida loca My friend, friend Friend wey pass brother My friend, friend Friend wey pass brother Alaye today today We no dey like yesterday Better days we here to stay Alaye today today We no dey like yesterday Better days we here to stay Team work make us man up **** up no dey reach four Shut up you no fit stop us We dey go till the bus stop Tight fish for Titus They no fit move They no fit shenk us No man Jah gat us If you no fit help oya back off My friend, friend Friend wey pass brother My friend, friend Friend wey pass brother Alaye today today We no dey like yesterday Better days we here to stay Alaye today today We no dey like yesterday Better days we here to stay
Domben Pen的其他专辑
- 1732723200000
- 1707580800000
- 1707580800000
- 1686153600000
- 1653408000000