Mi Vida

Mi Vida

Baby come close make I feel your pressure Girly me I like your structure Say cheese make I snap you a picture I'm in love with your human nature Put me in the room Whine your waist to the core My heart girly you don capture Playing with me like akin & paw paw Take the keys make you close the door Gimmi love gimmi something nice I'm in love with you can't deny When I dey with you I feel fine Coz I no fi lie you don blow my mind Gimmi love gimmi something nice I'm in love with you can't deny When I dey with you I feel fine Coz I no fi lie you don blow my mind Babe I no go tire tire Loving you nah wetin I desire Body fresh & clean you're on fire Baby you're mi vida oh You're mi vida oh Babe I no go tire tire Loving you nah wetin I desire Body fresh & clean you're on fire Baby you're mi vida oh You're mi vida oh Girl you too fine you From which part oh Body way too lit Looking half cast oh Nah you wey dey Rise up my konji oh When I'm sick girl na You be my doctor oh Can you give me the code oh To your body make I dial & unlock oh Baby take it slow No dey rush oh Coz I wanna feel Your pressure Deep in me oh Gimmi love gimmi Something nice I'm in love with you can't deny When I dey with you I feel fine Coz I no fi lie you Don blow my mind Gimmi love gimmi Something nice I'm in love with you can't deny When I dey with you I feel fine Coz I no fi lie you Don blow my mind Babe I no go tire tire Loving you nah wetin I desire Body fresh & clean you're on fire Baby you're mi vida oh You're mi vida oh Babe I no go tire tire Loving you nah wetin I desire Body fresh & clean you're on fire Baby you're mi vida oh You're Mi ViDa oh

Mi Vida

Aidson · 1699027200000

1

Aidson的其他专辑