Mad over You

Mad over You

A na na na Its your boy bobbi Aa hah ah na Wajo wajo ah ah Wajo wajo eih ah Baby girl I dey mad over you You dey give me heart attack into All this things wey you dey Do na dem make me Dey mad over you Never loss never wanna get too You dey blow my medular too All I want is to get money Wey I fit use to buy ice too **** that shit never mind any tools Blow my mind with your that principles Because of you oh my baby I fit go through anything for youuu Omalisha majolo See booty to pe lekan Call me daddy for more toss My money long otu polopo Omalisha majolo See booty to pe lekan Call me daddy for more toss My money long otu polopo Say me drop my pattern Call me that Me no send anyone Who no fine Bobbi gbe omo lo si canada Oluwa bobbi ma pa mi now Say me drop my pattern Call me that Me no send anyone Who no fine Bobbi gbe omo lo si canada Oluwa bobbi ma pa mi now All bills on me baby girl All bills on me All bills on me baby girl All bills on me All bills on me Omalisha majolo See booty to pe lekan Call me daddy for more toss My money long otu polopo (Gimme peace of mind) Bobbi

Mad over You

Investor Bobbi · 1714924800000

1

Investor Bobbi的其他专辑