Life of the Party

Life of the Party

Sweet life and Jaiye Sip Hennessy ah Moet and Champagne Me I just one live my life And this time me don't care If nobody watching me Make everybody just dey Act accordingly Cause I wanna be the life of the party I wanna be the life shawty shotigbo Sey you no hear makes You no test me fonotigo I fit to make pussy Wey thirsty sopeotilo Shawty Kilo rukokwe she say Kosiso She say Kosiso Oya Di de Di de I fit to ball this place like Zidane Zidane A man that knows his place's not Ijebu Ode Should know tonight His place is behind That your big fat waist Come balance here I one see something You too balance eh Sey you no dey fear Glock Three balance She you one kill person Four balance it is the effrontery Six balance eh she no be doctor Eight balance eh She no dey check up Nine balance eh Omo the Ike Na cultist oh E no dey fear Glock Shawty got ass But shawty don't got boobs She think she fine But she don't really got looks too She the type of girl That make females to take a look too I don't really wanna talk about Guys all they know is screw screw All they know is screw Screw in the boom boom They don't really give a **** About how the shawty looks But you see me Beegeetii, I'm a classic I won't really **** a girl except Hey wait hold up hold up That's my secret fam We didn't come here To reveal no secret But you see This girl Kosi, she fine And she a ten fam She like Ice spice But she can't rap like me And you know I've got All this accent fam I'm just wasting in PH city man We've got to blow globally fam Yeah let's go Egyptian she no be Egyptian But she no one let me go oh Egyptian she no be Egyptian But she no one let me go oh I don dey call her Pharoah She don dey do like Caro I want to go to my home I want to drink farouz Sweet life and Jaiye Sip Hennessy ah Moet and Champagne Me I just one live my life And this time me don't care If nobody watching me Make everybody just Dey act accordingly Cause I wanna Be the life of the party

Life of the Party

Big Glock Tobi · 1682956800000

1

Big Glock Tobi的其他专辑