Words b worth less dan shit 2 me Actions dey speak so loudly No b convinced by tinz wey I c So I dey treat u suspiciously Wen u dey out plus yor friends Den cut pictures 4 someone en Benz Allow dem mek dey rub on u Now how da **** I 4 believe u? Now tell me Why say u dey lie me say u dey lov me? I no dey believe u show me proof say u truthfully dey lov me Why say u dey lie me say u dey lov me? I no dey believe u show me proof say u truthfully dey lov me I befriend yor whole family Ma paddies say fear Emily I ignore dem like somtin silly Love do me gbiligbili Instead of studio I dey go movies I stop flow wey I dey suck smoothies I stop write wey I dey watch series I turn toy Troy destroy my Achilles Why say u dey lie me say u dey lov me? I no dey believe u show me proof say u truthfully dey lov me Why say u dey lie me say u dey lov me? I no dey believe u show me proof say u truthfully dey lov me B like u 4 just giv up Mek dis mic mc liv it up If I lose guard u go bring me down Wey I 4 bring ma people sound All ma fans dey rely on me Ma record label dey wait 4 me I dey go out 2 shake the world Mek u release me 4m yor spell Why say u dey lie me say u dey lov me? I no dey believe u show me proof say u truthfully dey lov me Why say u dey lie me say u dey lov me? I no dey believe u show me proof say u truthfully dey lov me
Wanlov The Kubolor的其他专辑
- 1714060800000
- 1707062400000
- 1706976000000
- 1705334400000