Leave Me Alone

Leave Me Alone

Young OG on da Beat They call me It's LeiserBEATZ Mm Edem Blinks See me I Dey live my life Man no get time For bad energy o yo yo So why you acting funny o? Keep acting funny o Young boy from the trenches Me no know Why dem dey envy me Wò ŋutɔ ayɔ wò Akplekoe be akplekɔ Me no get shishi see My life ebi branding Oh no oh no Why you want me to fail oh oh Hello hello Go tell 'em say You no see me oh oh I want to fly like The beds in the sky I want to shine Like the stars in the night I want to take My mommy to Dubai ai i Leave me alone Leave me alone I no send your papa Leave me alone Leave me alone Me no get time for drama Leave me alone leave me alone Eno concern you my brother Live your life live your life oh Money o money o I no send your papa Money o money o Me no get time for drama Money o money o Eno concern you my brother Money o money o For my mindee for my mindee Money full up me You dey hate you dey yab I no send You no go fit to solve my problems My eyes on the prize yeah no pretense No bad energy o we get confidence Ah money pē wey my wishlist (yekoo) Eno be money excuse me (ateena) Money on my chest baby tease me Money money kiss me Like you miss me Oh no oh no Why you want me to fail oh oh Hello hello Go tell 'em say you no see me oh oh I want to fly like the beds in the sky I want to shine Like the stars in the night I want to take My mommy to Dubai ai i Leave me alone leave me alone I no send your papa Leave me alone leave me alone Me no get time for drama Leave me alone leave me alone Eno concern you my brother Live your life live your life oh Money o money o I no send your papa Money o money o Me no get time for drama Money o money o Eno concern you my brother Money o money o For my mindee for my mindee Money full up me

Leave Me Alone

Edem Blinks · 1694793600000

1

Edem Blinks的其他专辑