It's Timbun on the beat Blueprint T-W-I-S-H Biggie nani Do you thing I do my thingy my way I turn up on a daily No be Friday I buy car for mummy and mo tun ra'le When they say anything, me I just say Ma jan mo say Ma jan mo oh Bi mo n se jaiye mi o Ninu street bo se n lo re For the hood bo se n lo re For the zanga bo se n lo re For your side bo se n lo re Oya give am chance Make you clear road for am No dey do anyhow Oya se dada now Bi eni to daru Oya scatter dada Who be your father now? O le ma ride wa A kin se okada now No dey check am If na money abeg, make I count am No dey loud am Dem go find out Kiniiun loba ran Dem go bow down Like a visitor oga we stand out And we standard Its a known fact And a case everytime on the beat we dey kill Finidi no fit judge Every shot we dey dodge Every club we dey pop Gbogbo omo la ti touch If e dark or e bright Na we get the touch Gucci gucci fila pelu rayban We loyal to the grind No be joke say we gang Won de paro mo wa When they say that we bad Hustle sha ni koko A ma blow no boko A ti mu koko yo A de ti jogodo Mo ni ma jan mo Ani ma jan mo Do you thing I do my thingy my way I turn up on a daily No be Friday I buy car for mummy and mo tun ra'le When they say anything, me I just say Ma jan mo say Ma jan mo oh Bi mo n se jaiye mi o Ninu street bo se n lo re For the hood bo se n lo re For the zanga bo se n lo re For your side bo se n lo re God dey bless me, dem dey ask me how I dey do my thingy anyhow Ma lu yin, I no dey talk of cow We dey up but you see na dem been dey bow You know them but they been know us We making money but they been making noise My team never low My team going higher Dey no dey tell person Go ask Timaya Lai se iron mo ti lo, mo ti lo No be soccer we dey ball, we dey ball Every show we kill all, we kill all This one na warning ikilo, ikilo Lai se iron, mo ti lo mo ti lo No be soccer, we dey ball, we dey ball Every show we kill all, we kill all This one na warning ikilo Do you thing I do my thingy my way I turn up on a daily No be Friday I buy car for mummy and mo tun ra'le When they say anything, me I just say Ma jan mo say Ma jan mo oh Bi mo n se jaiye mi o Ninu street bo se n lo re For the hood bo se n lo re For the zanga bo se n lo re For your side bo se n lo re Wo n pe e, so ma daun (Alaga) So ma daun (Gabby) Wo n pe e, so ma daun (Okiki) So ma daun (T Dollz) Wo n pe e, so ma daun (Kashamu) So ma daun (Scoper) Wo n pe e, so ma daun (Biggie) So ma daun (Koko money) Do you thing (Sir Show) I do my thingy my way (Uthman) I turn up on a daily (T shoty shoty) No be Friday (O ye e) I buy car for mummy and mo tun ra'le (Alaga nani, Twishy) When they say anything, me I just say Ma jan mo say Ma jan mo oh Bi mo n se jaiye mi o Ninu street bo se n lo re For the hood bo se n lo re For the zanga bo se n lo re For your side bo se n lo re Wo n pe e, so ma daun So ma daun Wo n pe e, so ma daun So ma daun Wo n pe e, so ma daun So ma daun Wo n pe e, so ma daun yeba It's Timbun on the beat
Twish Alaga的其他专辑
- 1732636800000
- 1693497600000
- 1673539200000
- 1669910400000
- 1666886400000
- 1536249600000