Too many girl wan come my way But you are the place for me Me I get issue for my self I go try fix am like everybody Our fights be deja-vu And I no say me and you Go figure it out No wahala as dem dey do But If you tell me What you go need I go get am for you Just believe in me And if you carry My matta For me I go tell am say You be the one for me Girl I want you Want you want you want you Badgirl you know that I love you Love you Girl want you want you want you want you 4x Badgirl you know that I want you Want you Anything you want I go do am And if you feel pain I go feel am If love be easy make you do am When things turn bad no be gram wey go fix am Honeymoon stage go pass When you step outside I go blow cash If i lose my way you be my compass oo B3bia wo ko bia To wu bo asi oo Too many girl wan come my way But you are the place for me Me I get issue for myself I go try fix am like everybody Our fights be deja-vu And I no say me and you Go figure it out No wahala as dem dey do But If you tell me What you go need I go get am for you just believe in me And if you carry My matta For me I go tell am say You be the one for me Girl I want you Want you want you want you Badgirl you know that I love you Love you Girl I want you want you want you want you Badgirl you know that I want you Want you
Izeah的其他专辑
- 1733414400000
- 1717689600000
- 1643644800000
- 1626364800000
- 1594915200000