I Like Your Dress Code

I Like Your Dress Code

I like your dress code Her dress code Na her dress code she carry impress us Her smile o show say she don struggle Na her dress code she take serenade us yea The colors make us know her culture uh yea Yoruba girl I know your dress code I know your dress code Fulani girl I like your dress code I like your dress code Akwa ibom girl I know your dress code I know your dress code Igbo girls I know your dress code I like your dress code Tanzanian girls just like to dey whine I dey follow dem on Instagram This one girl just like to dey walk She walk and blow ya mind These other girls throw their legs up in the sky They show their titis and everybody open their mouth Zulu girl i like your dress code I like your dress code Sotho sotho sotho sotho Tswana Tswana girl Sotho sotho sotho sotho Tswana Tswana girl I like una dress code I want take una go home Na her dress code she carry impress us Her smile o show say she don struggle Na her dress code she take serenade us yea The colors make us know her culture uh yea Yoruba girl I know your dress code I know your dress code Fulani girl I like your dress code I like your dress code Akwa ibom girl I know your dress code I know your dress code Igbo girls I know your dress code I like your dress code Listen, so much to chose from Different shapes sizes and forms Different locations on the map Ah ah ah somaliland Korean girls too get dress code Mexican & brazilians senegal gambia Namibia Let's go to Congo Then we enter Rwanda from there Kenyan girl I like your dress code o I like your dress code Ghana girl I like your dress code I like your dress code Ethiopian girl I like your dress code o I like una dress code o London american girl I like your dress code Na her dress code she carry impress us Her smile o show say she don struggle Na her dress code she take serenade us yea The colors make us know her culture uh yea

I Like Your Dress Code

Soulwaseun · 1688054400000

Soulwaseun的其他专辑