I D A N

I D A N

Idan no dey do chores Idan no dey fear hin boss Idan no dey bark A'round like loose dogs When Idan enter All of dem comport Who be king of the jungle? Na Idan of course I feel the vibe already Don't upset me I might steal your girlie Out here balling Like I'm frank ribery You know that These niggas Ain't got noth'n on me Like machala Small boy wey dey wear Big agbada I big pass your papa And your grandfather I no too dey shout But my niggas dem dey faraya So don't you waste our time We don't got a lot of time I've got money on my mind 24/7 on my grind Say say Idan Idan Idan gangan Idan Idan Idan Idan Idan gangan Idan Idan I'm not here for the dramas Idan no dey phor for karma I no too like wahala But if you come try me I go para Nobody fit to contain my fire Hold on to me if you wanna go higher I know I'm proud But I'm bigger than your father But me I no dey talk at all o But me I no dey talk I just dey Like machala Small boy wey dey wear Big agbada I big pass your papa And your grandfather I no too dey shout But my niggas dem dey faraya So don't you waste our time We don't got a lot of time I've got money on my mind 24/7 on my grind Say say Idan Idan Idan gangan Idan Idan Idan Idan Idan gangan Idan Idan Fire fire upon dem That don't wanna sing this anthem Yeah I be riding with my mandem Yh We fit to pull up To your crib like your fam dem Fire fire upon dem They don't wanna sing this anthem Yeah I be riding with my mandem Yh We fit to pull up To your crib like your fam dem Say say Idan Idan Idan gangan Idan Idan Idan Idan Idan gangan Idan Idan

I D A N

Mayoe · 1689782400000

1

Mayoe的其他专辑