I Cry

I Cry

Say I.. I cry Water dey drop For my eyes But i'm fine Things wey dey bother Man too much o But i try Dem say every man Get him own time But time flies Me wey wan be like Bilgate Na the same me now Wey dey light cigarette Kate shay u go Like make we date She was like no i look Like who dey fornicate I don try I don tire I can't put my hand for fire You fly kite I roll tyre Dats y i pack my kaya kaya My vanilla My darlina Was a sinner But i don lyv am Shay you dey see am FaFatima You finish my only One stamina I know you no See me important But you dey feel my vibe Just becoz i dey wear Three quarter No mean say the boy No go knot tie Say I.. I cry Water dey drop for my eyes But i'm fine Things wey dey Bother man too much o But i try Dem say every man Get him own time But time flies Oh yo..Oh yo Oh yo..oh yo You lemme follow person Wey get motor

I Cry

Freddee Krane · 1695916800000

1

Freddee Krane的其他专辑