Hercules Kukuruku I be girls dem meat Sym 19 Maka Chukwu maka God For you I go nearly involve At times e Dey bring insult Woju when you try involve Check result ( result ) One time make you check result Wetin sef wtf Gwantana Gwanta I don checki my mind and I know say Only me gat my back and it's okay So many sleepless night wey e no pay And your Opay I dey run pay I don checki my mind and I'm okay Blowing trees and I'm back And I'm okay Too many sporty sef wey we don play And e don pay so it's okay Hercules Hercules ye I for save my girl Hercules (ye) Not a bigi matter for Hercules (ye) You for loose wrapper for Hercules Hercules Hercules ye! I for save my girl Hercules Not a bigi matter for Hercules You for loose wrapper for Hercules Aye ye ye Ori mi ngba Hennessy n ja Aya mi n ja Contribution woman Say she loose memory Ori mi ngba Hennessy n ja Aya mi n ja Oya wait sade Oya kilowade oh Mi want spend my money hu Huhuhuhu Hehe mi want spend my money iye Sensitive thing wey dem post online Different ass of different kinds And the one that's out of size Ah ah hiya We go do many things If you come my side Thick girls like normal size Dem know I gat a kingman size Ahn ahn I don checki my mind and I see say Only me gat my back and it's okay Many sleepless night wey e still pay And your Opay I dey still pay I don checki my mind and I see say Only me gat my back and it's okay Too many struggles wey we don face Hercules Hercules ye I for save my girl Hercules (ye) Not a bigi matter for Hercules (ye) You for loose wrapper for Hercules Hercules Hercules ye! I for save my girl Hercules Not a bigi matter for Hercules You for loose wrapper for Hercules Aye ye ye Ori mi ngba Hennessy n ja Aya mi n ja Contribution woman Say she loose memory Ori mi ngba Hennessy n ja Aya mi n ja Contribution woman say She loose memory And I say she don loose memory
Sammy West的其他专辑
- 1734019200000
- 1731600000000
- 1730822400000
- 1729785600000
- 1726156800000
- 1726156800000