Back then dem no mind us We tell dem our dreams dem Dey whine us Now look where we at Definitely not at the spot wey we start Spread far like virus And My calculator nor dey minus As a matter of fact We reaping all the fruits of the hard work we plant Omo since I Dey go I neva taya Ahhhhhhhh Ginger Dey my body Ahhhhhhhh Omo since I Dey go i neva taya Ahhhhhhhh The tin dey for my blood ohh Ahhhhhhhh Yeah Boy I Dey steady get litter Big show killer Err tin dope like I be a coke dealer Lyrical godzilla Got a blessed medulla Steady I be stacking up the racks and mulla Dem no fit run my race money on my mind I no Dey look their face If another nigga try to take my place I go change am for dem me I go change am for dem Boy i Dey stick to my lane stay focused I Dey win regardless The emptiest barrel make noise the loudest Everything i want is expensive and fancy That’s the reason I’m cooking records like Hilda baci soft life I no like stress Errtin make sense like sentence Putting in my best all day I nor Dey settle And if my voice crack I go sing falsetto Omo since I Dey go I neva taya Ahhhhhhhh Ginger Dey my body Ahhhhhhhh Omo since I Dey go i neva taya Ahhhhhhhh The tin dey for my blood ohh Ahhhhhhhh Omo since I Dey go I neva taya Ahhhhhhhh Ginger Dey my body Ahhhhhhhh Omo since I Dey go i neva taya Ahhhhhhhh The tin dey for my blood ohh Ahhhhhhhh
Emmybrown的其他专辑
- 1734451200000
- 1707148800000
- 1636560000000