Gbona

Gbona

Guy I've been on my own oo Many stories left untold oh Beat up my chest, I won't fold oh Many lies about me they've sold oh Bro I've gone astrayyyy I've gone deep in my sin oh yea I've been doing my things oh To be alive oh no be beans oh And I've been cutting my loses Been fighting many forces No pressure no rushing On God oh e sort it On gbona oh Puff and pass Nigga no dey shalaye oo yea On gbona oh Puff and pass Omo no evidence oo yea On gbona oh Puff and pass Nigga no dey shalaye oo yea On gbona oh Puff and pass Omo no evidence oo yea On gbona oh hmmm hmmm On gbona oh owo oti o ra le On gbona oh hmmm hmm On gbona oh parte wo 4:30 On gbona oh hmmm hmmm On gbona oh owo oti o ra le On gbona oh hmmm hmmm On gbona oh I've been lost in my thoughts oh Man been solid like a rock oh No get anyone to call oh Only baba God oh E no dey dull oh On gbona oo Eyes don dirty Kele don plenty Party don scatter Ongbona oo I no dey send u Eruku dey buckle So No dey fumble Make I dey see my guys for top oh E dey always give me joy oh Make u do am for my brothers Make dem no dey bother Abeg holy father Cos Anytime I see my guys dey win I always dey happy On God e go dey be ohhh On gbona oh Puff and pass Nigga no dey shalaye oo yea On gbona oh Puff and pass Omo no evidence oo yea On gbona oh Puff and pass Nigga no dey shalaye oo yea On gbona oh Puff and pass Omo no evidence oo yea On gbona oh hmmm hmmm On gbona oh owo oti o ra le On gbona oh hmmm hmmm On gbona oh parte wo 4:30 On gbona oh hmmm hmmm On gbona oh owo oti o ra le On gbona oh hmmm hmmm On gbona oh

Gbona

Tobex · 1699977600000

1

Tobex的其他专辑