Gbedu

Gbedu

Comment tu t'appelles Abeg make you no dey vex Na shayo u full my head And my belle don dey swell Karashika shake bumbum I get miliki wey getti tomtom How many things wey u wan chop No dey busy body bby why u stubborn When the gbedu enter When the gbedu enter I dey kolomental Play the instrumental Make my body calm down Adebi si konga My body no wan slow I'm just living my brother Connecting with my soul Body eee body eee omo see body I no be dundi, the money plenty When the gbedu enter When the gbedu enter I dey kolomental Play the instrumental Make my body calm down

Gbedu

Smartunez · 1722441600000

1
2

Smartunez的其他专辑