Uhm I be bad boy rolead They say make I leave my street Just to make a peace Na all this people be frenemies Cuz the last wey I check my geez They don buy their Mecedes Many don fail their promises After God koma s'elomi But if no be jehovah dey Abegi tell me where I go dey Say my time go come e go come (and e go come) Life na turn by turn by turn (no go rush) Steady grinding we dey sub oh (and we dey bumb) Man dey find wetin to chop Man just have to dey on God Baba make I get the money forever oh oh uh oh (Forever) More more grace and blessings I dey pray for (Forever) Dem dey try their best on me make I go wrong (but I no go ever) Make my maye never block me (Never never never) Baba make I get the money forever oh oh uh oh (Forever) More more grace and blessings I dey pray for (Forever) Dem dey try their best on me make I go wrong Omo'pe dey me I no fhor Man fit bad buh we know God Buh koleyewon Baba e don tey yeh We don tey for the game Oti pe ta tin ba bó Ohun taba shéy we go gain Baba make you no delay Tete bamishe say make them call me Make I come around Make them wish to see me live (many joy yeh) Make e plenty Olamide yen ti kore ayomide e That's what I'm wishing Make my people gather jubilate me Celebrate me No underrate me But e sure for me I go blow Dem go hear my voice o Baba make I get the money forever oh oh uh oh (Forever) More more grace and blessings I dey pray for (Forever) Dem dey try their best on me make I go wrong (but I no go ever) Make my maye never block me (Never never never) Baba make I get the money forever oh oh uh oh (Forever) More more grace and blessings I dey pray for (Forever) Dem dey try their best on me make I go wrong Omo'pe dey me I no fhor Man fit bad buh we know God Buh koleyewon
Rolead的其他专辑
- 1730563200000
- 1713456000000
- 1682265600000
- 1668528000000
- 1648742400000