Ah ah ah ah ah ah Satisfying you Is always my pleasure If no be about you E be like say na set up E be like u don paralyze me I Dey memories things Mad things oh Things wey go blow your mind (Blow your mind) Girl catch me if you can I wan know your mind I fitti blow your mind (Mi mi mi mind) So catch me if you can Hope you are not shy Because my eyes don tia tia E don tia tia Na because of you I Dey konto My heart don jogodo oh Girl u dey drive me loco Like I Dey on colos (Colos) Na because u I Dey Mara oooh Mara I Dey para oh para U set me on fire oh fire (Fire oh fire) (Blueboi in the building oooh) Girl u know that I'm fit and proper I don't understand why u will bother If I carry you my girl Your leg no go ever touch gutter (Gutter) My vitamin c My 5&6 Tell me wetin we never see Forgeti Jealousy Will you Remember me When u travel overseas Girl catch me if you can I wan know your mind I fitti blow your mind ( Blow your mind) (Mind) (Mind) So catch me if you can Hope you are not shy Because my eyes don tia tia E don tia tia Na because of you I Dey konto My heart don jogodo oh ... ( jogodo oh) Girl u dey drive me loco Like I Dey on colos (Colos) Na because u I Dey Mara oooh Mara I Dey para oh para U set me on fire oh fire (Fire oh fire) Na because u I Dey Mara oooh Mara I Dey para oh para ... ( para oh) U set me on fire oh fire ... (fire oh) (Fire oh fire) (Fire oh) (Fire oh) (Fire oh) BigBenKing Sound