Fall

Fall

"Come here" He say "Bia" "Come here make you no dey shame" He say bia Oh give me wetin I want You dey make my body burn Bounce on it like Yo Do me dey go dey go Yan me a little prayer Brain don fly away I no know wetin to say I be like your vegetae Drinking Alcohol High like I dey fall Carry me go where I no know You dey make me lose control Baby make we drink dey go dey go Just catch me when I fall I know e be like say I craze But no be my fault I wan fall Make I fall I wan lose my brain And cool for you, mo ti fo I say I wan fall Make I fall I wan lose my brain And cool for you, ori mi fo I wan fall o Make I fall I wan lose my brain And cool for you, mo ti fo Dem talk say I don dey mad Shibiri dem dey talk Leave me alone alone alone Make I lose myself dey go Nobody fit understand If you no dey my shoe Oh give me like one Thing one thing one E dey do me like dejavu Drinking alcohol High like I dey fall Carry me go where I no know You dey make me lose control Eh I wan fall Make I fall I wan lose my brain And cool for you, mo ti fo I say I wan fall Make I fall I wan lose my brain And cool for you, ori mi fo I wan fall o Make I fall I wan lose my brain And cool for you, mo ti fo I say I wan fall Make I fall I wan lose my brain And cool for you, ori mi fo

Fall

Marthah · 1713283200000

1