FIRE

FIRE

Haye Frama (Hook) Highly gifted, that's something And I got moves, that's stunting Holy spirit, big sumtin Fire fire fire fire fire On the mountain, say sumtin To your daddy, talk sumtin Like Elijah, we go bring down Fire fire fire fire fire. G Feelingz (Verse) King don come, His will is done Sin gas go, His kingdom come Anybody doubting Fire for the mountain Living water fountain We dey Burn till morning mosquito coil We get Anointing for our head like palm oil We dey grow well well correct soil Papa God give us the power to run town As e dey hot we say we no go calm down Our target for the streets we dey gun down Hold living water intact rubber cup We get gas for belle 7up Our kabash dey break every calabash Kalakuta never see this high we dey dash Dem Kabals everywhere just dey rapapan But God be the Jagaban for Kaban (Bridge) Anything wey you talk ee go teyy Morning noon and night time we go pray If you loose guard you go pay Fire Pon the alter everyday Swagmento (verse) Fire fire fire ahh turn me on No cables but me gat mi extension STRICTLY on his word no suspension Mai da kai are duniya da Ka na takama Ka tuna arayuwa ko Mai da sakama Ko kudin da Ka ke dashi Allah ne yayi Garra In gaskiya ne Don Mai Ka ke ta gadara Loosing your self Girman kaiii rawanin Siya ne Is not for fools ma su wayo ne za su kane Take heed eat wisdom Dan Kar Ka ramai Take heed eat wisdom Dan Kar Ka ramai

FIRE

JMP Records · 1723392000000

1

G Feelingz的其他专辑