Eya

Eya

Dodorima dodorima Dodorima dodorima Dodorima dodorima dodorima Started we know how this shit ends But I no fit leave you for here Leave you for here I smoke Ganja till my eye turn red But nobody understand me Understand me Then I grew a hair And turn am dreadlocks But you no understand Me u no fit understand me Created in a soldier man's den So you go tell me why I wan fear Eya Yay it's ****ed up I carry water gun and I go fight war Hmm as I dey come with my last drop Abegy no skater This my heart with your **** up Ye skater my launch box Break my heart again With my last sub Eya Abeg no go break my heart o No go break my heart o Na my last one o Soon I realize I no fit pretend But if I give a baga my trust I swear make I bend All I said was that you're going to hell For that thing wey you do wey no straight Ajay I swear Blood on my tears drop o If I no fit leave This one I don **** up And I go chase till I con tire o But e no go go go Eya Yay it's ****ed up I carry water gun and I go fight war Hmm as I dey come with my last drop Abegy no skater this my heart With your **** up Ye skater my launch box Break my heart again With my last sub Eya Abeg no go break my heart o No go break my heart o Na my last one o Dodorima dodorima dodorima Dodorima dodorima dodorima Dodorima Eya Dodorima dodorima Dodorima dodorima Eya Dodorima dodorima dodorima dodorima Eya

Eya

Lipz · 1714665600000

1