Where dem did dey, as we dey hustle for the streets wey dey beg for bread them never feed we, where dem dey As we dey hustle for the corner wey dey chop the cho wey no dey bee we Where dem dey That be the toli ...Long time dem dey give we story But to god be the glory eee Jah know ego bee, Walahi assey ego bee Walahi ego bee, walahi assey ego bee Assey ego bee, walahi assey ego bee Ego bee, Walahi assey e go beeee.. Mi believe in ah man inna god mi ah trust Broke inna pocket but still mi ah fluss Like jesus christ pickup me own cross This boarder nobody couda cross See dema try everything but never couda stop mi shine Inna mi lane me nah do no crime,jah jah keep on bless my time yiee See the thing no be size ,the thing no bi figure Say we go give up 3nu die3 ensi da Respect everybwoy 3nfa ho nye who sika Today we dey follow tomorrow we be leade Jah know ego bee, Walahi assey ego bee Walahi ego bee, walahi assey ego bee Assey ego bee, walahi assey ego bee Ego bee, Walahi assey e go beeee.. You never know bout mi struggle you never know bout mi pain.. If I lose weytin you gain Mi god is ( able /abel) don't be my (cain), better know.. And the whola dem ah know say entertainer man ah different creature Man ah lyrical god mi thing dem cyaan venture Vibes and lyrics musical adventure Mi presence ah give dem pressure See dem ah try everything but dem never couda stop my shine Inna mi lane mi nah do no crime Jah jah keep on bless my time..Eeei Jah know ego bee, Walahi assey ego bee Walahi ego bee, walahi assey ego bee Assey ego bee, walahi assey ego bee Ego bee, Walahi assey e go beeee..
Expo的其他专辑
- 1727798400000
- 1694534400000
- 1689782400000
- 1666281600000
- 1637769600000