Dreams Hmm hmm Hmmm hmmm Bold you ye ye ye Man no fit stop here Till we reach up there Carry my cross yeah Face all my problems Bad belle do yanga But me ino see them Dem Dey wait for my gain But dem no feel my pain Seen a lot on the journey Man hustle for the money Life e tough e no funny Dreams gon put you in a hurry Folashade shoti gbomi She said she wan me sorry Me no fit hate on me homie Give God all the glory Shey you know say nobody holy Omo 1 billi kole tomi Face my fears and my homie Wetin I see kole story Shey you know when me dey suffer ni When my mama cry aye egbami Kosi orun loru lojo baka ceiling I remain me hand no fit help eye see Diju mori tell me who you see Mhen na only jah fit to help you free Fashola lo tori oni believe When your dreams come Then you get relief So you gat to keep on chasing And the journey gat you take risk Shoro pe olorun gbagbe ni Shomo kpe olorun ko Seun ti Shomo kpe olorun Dey listen When you praying when you seeking Mo mo lojokan ma gbo esi ayo Mo mo kpe olorun o gbagbe mi Seen a lot on the journey Man hustle for the money Life e tough e no funny Dreams gon put you in a hurry Folashade shoti gbomi She said she wan me sorry Me no fit hate on me homie Give God all the glory Shey you know say nobody holy Omo 1 billi kole tomi Face my fears and my homie Wetin I see kole story