Yeah yeah yeah yeah yeah Na na na na na More more more Back then when I got nothing on me Dem Dey talk Dem Dey talk talk talk Me I no dull dull dull For me life I Dey show some love That is the reason I Dey stay on top Make dem understand Me I got this love Ye eh Omo I Dey spread the love I see the reason am winning I see the reason am shinning I see the reason am better now I see the reason am blessed When am alone I look at the stars at the night Nd I count my blessings one by one One by one What I Desire Oluwa done run am for me Yeah What I Desire Oluwa done run am for me Ye What I Desire Oluwa done run am for me Yeah yeah What I Desire Oluwa done run am for me Omo shop life we Dey celebrate Everyday we Dey elevate I no go dull I go calculate That is my life I Dey elevate Shop life we Dey celebrate Everyday we Dey elevate I no go dull I go calculate That is my life I Dey elevate When you think am You go know for your body Nd when you tell them the true Them no wan know Wetin Dey sup Like fall Pick them down Me I no go lie For the people that I love Pick them from scratch Tell them true Omo you go know Say na big big love I see the reason am winning I see the reason am shinning I see the reason am better now I see the reason am blessed When am alone I look at the stars at the night Nd I count my blessings one by one One by one What I Desire Oluwa done run am for me Yeah What I Desire Oluwa done run am for me Ye What I Desire Oluwa done run am for me Yeah yeah What I Desire Oluwa done run am for me Omo shop life we Dey celebrate Everyday we Dey elevate I no go dull I go calculate That is my life I Dey elevate Shop life we Dey celebrate Everyday we Dey elevate I no go dull I go calculate That is my life I Dey elevate I Dey elevate Elevate Out roll Oluwa Grace son oh Elevate Yeah Thank you
Ice beck的其他专辑
- 1720800000000
- 1712851200000
- 1688227200000
- 1647446400000
- 1639670400000
- 1629043200000
- 1609171200000