Daily Bread

Daily Bread

Atije atimu lomo ope nwa kiri o Ohun tima je baba ma jeo jemi As I dey hustle dey work and pray Every night and day Everything I touch Baba je o je temi As I d y play tanana Knack tutukè to my song Make dem dance dance along amin No road block no bus stop Make I fire on I pray make my money long Ama get everything I want Atije atimu lomo ope nwa kiri o Ohun tima je baba ma jeo jemi As I dey hustle dey work and pray Every night and day Everything I touch baba je o je temi I dey grind hustle everyday Make my money long everyday holiday Na this music I no get no other way Before the journey started Na you show me the way You're the truth and the light All my battles you dey fight You told me don't worry son You're gonna be alright I came into the game with no money No kobo you say make I no worry For your word me I stand gallant Like a militanti oh I no dey hear the banti oh I no dey feel the ranti oh Anything dem talk E no dey touch my body oh Wetin I go chop na em I dey find Maje kin mu ikubor This blessings na divine Make my money long Cos I no go resign I just won dey shine Everyday and night Atije atimu lomo ope nwa kiri o Ohun tima je baba ma jeo jemi As I dey hustle dey work and pray Every night and day Everything I touch Baba je o je temi As I d y play tanana Knack tutukè to my song Make dem dance dance along amin No road block no bus stop Make I fire on I pray make my money long Ama get everything I want

Daily Bread

Mansa Jabulani · 1729872000000

1

Mansa Jabulani的其他专辑