Chicharito (Remix Sped Up)

Chicharito (Remix Sped Up)

Ipud Rhymez Verse: They call me MOG Jesus turned water to wine I’m thinking I could turn you to mine I’m thinking I could face card never declines So I’m thinking God really took his time To design you Girl This your body divine Your Mum and daddy co-sign Cos You're the finest in your platoon And any time you smile You leave me hypnotised You’re the reason that my heart go Ripo Ripopo Girl you no know That this your body bad pass ini edo Tear my defense You're my chicharito Make I follow you go To your Puerto Rico Ripo Ripopo Girl you no know That if na you go Kpai me only God knows Tear my defense You're my chicharito Make I follow you go To your Puerto Rico Emijay Verse: Omoge you make me Wonder why Wonder wetin Who you be wey you weak me like this You make a playboy loyal Hypnotize me yeah Put me on my toes (I dey on my toes) Inna my mind it's you all over Oh girl Be like say na jazz oh uhh Omoge you bad o gan gan Yeah you make a man de want to run all over de kolo for you Wetin you want wey I no fit do Baby you're my therapy If e no be you ife I turn bachelor I don't want no one Girl for you matter me I dey hundred Baby you're my chicharito uhh TSCRPT Verse: Baby this your body bad! And e dey ginger me gan You give me loving wey dey enter me dear You got me feeling things wey make man sing Can you keep my secrets? Ebelebe (ahh) Girl I need your loving every day (gan) Girlie this our matter no be play (no) Carry your wahala for my case Ebelebe! Ella, my baby, your love take me miles away (Miles away) Make una call on me et laissez-nous faroter (Faroter) This your backside is as big as a man can take (Man can take) So, no dey do me jonzing, Josie, before matter go late No dey rush, no dey hurry Girlie give me love and anoti Baby no do me fronting And me go take you church in the morning No dey rush, no dey hurry Girlie give me love and anoti Baby no do me fronting Cause girl you got me feeling good tonight

Chicharito (Remix Sped Up)

IPUD RHYMEZ · 1725206400000

1