Eyoh Somebody call the popo Somebody call the poooooo Somebody call the popo Somebody call the poooooo Somebody call the popo Somebody call the poooooo Somebody call the popo Somebody call the poooooo Abeg na tell me o Why you they turn me o I don't wanna go I just wanna to know It's not funny o I be your Romeo You be my julie o Wooo wooo wooo Shebi you wan know Wetin you know My mind they for you I no fit to loose you Cos na you i choose My mind don dey loose E dey do like mumu My mindset for youuuu You told me you want me So why the runs on me You said you cover me My baby Moremi Wetin i go do Wetin man go do Anywhere you go Omo me I follow you My songs all over E ye eh jangolova Oh baby come closer You know say I'm your lover So be my lover ooo lover Wooo wooo wooo Somebody call the popo Somebody call the poooooo Somebody call the popo Somebody call the poooooo Somebody call the popo Somebody call the poooooo Somebody call the popo Somebody call the poooooo My baby don't lie to me Tell me what's wrong Sorry for wrongs baby Please turn me down I really want your loving I give you all my life You make vibe ohhh You make me feel alive But please don't take me down Tell me what's wrong But please don't avoid me I know say me I ****ed up With You ama make up Your body turn me on I feel like you're the one oooooooo You told me you want me So why the runs on me You said you cover me My baby Moremi Wetin i go do Wetin man go do Anywhere you go Omo me I follow you My songs all over E ye eh jangolova Oh baby come closer You know say I'm your lover So be my lover ooo lover Wooo wooo wooo Somebody call the popo Somebody call the poooooo Somebody call the popo Somebody call the poooooo Somebody call the popo Somebody call the poooooo Somebody call the popo Somebody call the poooooo
Nerrie的其他专辑
- 1708790400000
- 1689264000000
- 1686585600000
- 1652976000000
- 1645718400000
- 1640275200000
- 1630771200000