Call Me

Call Me

O baby tell me your want Tell me your need I be your delivery boss I'm flying you to paris Flying you overseas O baby that's what you need That's what you need oh baby baby Cause na this kain love wey Dey sweet body O dun mi mora Cause na this kain love wey Dey sweet body O dun mi Cause I'll be loving you from here to Soweto soweto Cause I'll be loving you from here to Soweto soweto Call on me o Call oh me eh Oh baby call on me eh Call on me o Call oh me eh Oh baby call on me eh Baby be like say na you Say na you wey go born my pikin And I'm in love with you Cause this thing Wey I say I no dey feel Girl I dey feel am Say na you, baby say na you Everything I do why must it be you Say na you, baby say na you Even when I breath I dey think of you oh Say na you, baby say na you Everything I do why must it be you Say na you, baby say na you Even when I breath I dey Think of you eheh Cause I'll be loving You from here to Soweto soweto Cause I'll be loving You from here to Soweto soweto Call on me o Call oh me eh Oh baby call on me eh Call on me o Call oh me eh Oh baby call on me eh Call call on me Call on me Ehn Yange Energy

Call Me

Yange · 1684598400000

1

Yange的其他专辑