Bella

Bella

Yea Drirdandan ehyaya, uhwowowowo Yeayeayeayea Goldenboi yeehh yea! Baby your the reason wey i melo Girl you make my battery just dey go low My energy you light me up like candle Tell me watin girl me I can do Everyday say me gon be beside you Many girls dem dey but girl me I no see them For sake the of loving girl, e be purity plus conscience I go marry you my love, girl time no dey Girl me I fit to fight for you, and my I fit to die for you uhuh! Mami ah high me like pami now baby mapami ah Make you no daul no daul My Bella make we dey lavida baby no barriers make you no jonce (no jonce oo) Mami ah high me like pami now baby mapami ah Make you no daul no daul My Bella make we dey lavida baby no barriers make you no jonce (no jonce oo) Girl e don teh I dey pray for this loving Baby girl I wanna kiss you every morning Girl I really spend all my money on you uhuhuh! Girl your body make a bad man start to faji If I touch you hope you no go telli mommy Say this loving gonna be a testimony oo uhuhuh! This my lady oo her body bad oo, The way she whine make bad man start to mad oo I no fit lie girl you go be my wife o but all this girls dem steady just dey hate oo I fit to call you baby oo, Come be my lady You perfect die omo you dey my heart oo, I fit dash you money for my account oo. My baby girl Omo you be life oo Mami ah high me like pami now baby mapami ah Make you no daul no daul My Bella make we dey lavida baby no barriers make you no jonce (no jonce oo) Mami ah high me like pami now baby mapami ah Make you no daul no daul My Bella make we dey lavida baby no barriers make you no jonce (no jonce oo) Girl e don teh I dey pray for this loving Baby girl I wanna kiss you every morning Girl I really spend all my money on you uhuhuh! Girl your body make a bad man start to faji If I touch you hope you no go telli mummy Say this loving gonna be a testimony oo uhuhuh!

Bella

GoldenBoi · 1682006400000

1

GoldenBoi的其他专辑