Bad man

Bad man

Intro Emmy hood o Oh lord oh lord street buttyBoi Bad man make a man bad Bad turn Taliban Taliban run the town down Big tunz Give me my crown Ti bà tí pé é kó dàhun Mótí gbàdúrà pélú candle Oh God for this Babylon Give me the strength make I carry on Anywhere my blessings dey Oluwa open my way Sound boy coming from Ójótà Down to the streets of Ógbà See Ógbàà If you dey loose Guard Nah you go contactt Yeah Contactt Ràbà ràbà ré bé ré bé Ràbà ràbà Ràbà ràbà ré bé ré bé Bad man make a man bad Bad turn Taliban Taliban run the town down Big tunz Give me my crown Ti bà tí pé é kó dàhun Mótí gbàdúrà pélú candle Oh God for this Babylon Give me the strength make I carry on Jah give me the strength to carry on Cos E no easy Cos the bukàtà And responsibilities plenty E get plenty mouth Omo wey I won feed For the Street the story too much yé é yé If you look into my eyes You go see the hungry For the fame and stardom Cos me I Sabi sing If you think say nah lie Omo make you drop your beat I Go chop am chop am Like indomie Mama say son make you no go dey rush She says everything for life nah turn by turn If you work and pray E go reach your turn So me I stay focused focus focus focus So I say **** dem depression Trying to steal me Joy Me not giving up Me just won make my music And enjoy life then impact life for Good yé é yé Outro Wo Oshey emmyhood Bigtunz Jah give me the strength to carry on Cos E no easy Cos the bukàtà And responsibilities plenty E get plenty mouth Omo wey I won feed For the Street the story too much yé é yé

Bad man

Emmyhood · 1723219200000

1
2

Emmyhood的其他专辑