Azaman

Azaman

Oga if you like fine girl Make you send am money Make you do transfer Too much talking No dey get fine girl Naw credit alert And bank transfer (oh yeah?) He say baby don't leave Me go follow daddy But him no get money (He no get money) You go dey send send send like ebi SEND-A-THON Him one go carry One wey get big nyash wey Dey shake am for the club Everybody just Dey shout I no want spend my money For nyash wey no go take me anywhere eh Azaman don confirm am (Him don confirm am) Azaman don confirm am (Him don confirm am) E don enter E don enter E don enter Azaman don confirm am (Him don confirm am) Azaman don confirm am (Him don confirm am) Azaman don confirm am E don enter E don enter E don enter Wetin dey make man happy? Na transfer!!!! Wetin dey make fine gyals dey smile Credit alert!!! Aza man aza man aza man Aza man aza man aza man I don confirm All my life na credit alert Big transfers,20 houses,big motor Aza man ,call me Raman,I chop Ramadan No be deja vu,Mia wor ran devour Mia wor randevour vour vour vour vour Ah Me le Me le kpeme dadi All this bitches When they see me They been calling daddy Flirting with the next Neighbor ein nanny Honey she calls me When l give her money Funny Funny so me i **** ein paddy Bank transfers don't do long talking **** it Azaman don confirm am (Him don confirm am) Azaman don confirm am (Him don confirm am) E don enter E don enter E don enter Azaman don confirm am (Him don confirm am) Azaman don confirm am (Him don confirm am) Azaman don confirm am E don enter E don enter E don enter Oga if you like fine girl Make you send am money Make you do transfer Too much talking No dey get fine girl Naw credit alert And bank transfer (oh yeah) He say baby don't leave Me go follow daddy But him no get money (He no get money) You go dey send send send like ebi SEND-A-THON Him one go carry one Wey get big nyash wey Dey shake am for the club Everybody just Dey shout I no want spend my money For nyash wey no go Take me anywhere eh Azaman don confirm am (Him don confirm am?) Azaman don confirm am (Him don confirm am) E don enter E don enter E don enter Azaman don confirm am (Him don confirm am) Azaman don confirm am (Him don confirm am) Azaman don confirm am E don enter E don enter E don enter Wetin dey make man happy Na transfer!!!! Wetin dey make fine gyals dey smile Credit alert!!!

Azaman

URG Baby · 1713628800000

1

URG Baby的其他专辑