Away

Away

Away Uhhh Ehh uhh ahh Tory ee Ah ah ah Ah ah ah If I nor get something to show today People go tell me say evidence no dey And if nobody dey wey dey feel my pain ahhhhh Make water carry me dey go far away Far away from the stress I'm too young to be depressed I just wan dey on checks I wan come out the best The boys dem dey oppress me Them dey looseguard me Who I wan impress ni Me nor want no frenemies Come and take this pain away Far far far far away No come another day Me I just wan dey my day Come and take this pain away Far far far far away No come another day Me I just wan dey my day Many things on my mind Many things on my mind Many things wey dey make me loo Loosing my guard down I don't know what's all over me This is the life that I prayed for Peace of mind with some liquor High on life with my G4 Combine Evian with bro Jesus Peace of my mind Bliss of my life Thrills of my time There's rage in my eye Pains in my thighs Life of a star yeah Come and take this pain away Far far far far away No come another day Me I just wan dey my day Come and take this pain away Far far far far away No come another day Me I just wan dey my day Many things on my mind Many things on my mind Many things wey dey make me loo Loosing my guard down I don't know what's all over me

Away

Milezz · 1697731200000

1
2

Milezz的其他专辑