Ah ye ye ye (fire, trouble) Ah ye ye ye Zagadande (pi, pi, pi, pi Pi, pi, pi, pi, pi, pi) If e easy omo na lie Wetin I see na dollar signs Omo na money I dey find Na money I dey find Na money I dey find Holy water cover my eyes Make I see no evil For this my side Omo na money dey my mind Na money dey my mind Na money dey my mind Heys modafuca If you snooze You go lose modafuca Been a long time In the hood modafuca Been steady saucing My juice modafuca Boomshakalaka I'm back and better Go tell dem imma real top shotta Action film e no be k drama Propulsive imma big propeller Party scatter Life no be competition no Wahala dey but give up no join So I stand ten toes in my balanciaga Ten toes in my balanciaga Gbedu wey dey cause addiction o On a billion dollars mission o Dem know sey we no fall sey we galant Ten toes in my balanciaga If e easy omo na lie Wetin I see na dollar signs Omo na money I dey find Na money I dey find Na money I dey find Holy water cover my eyes Make I see no evil for this my side Omo na money dey my mind Na money dey my mind Na money dey my mind Girl with the pum pum, so healthy Telling me she never seen a niqqa like me And if you can't do the sloppy toppy Go away, asap get me a riri Got some girls I wouldn't **** back again I chose this life Had to remind them again I be chasing all These mula like a dirty cop Badman dey stay on guard Make I no go fall no go fall Life no be competition no Wahala dey but give up no join I stand ten toes in my balanciaga Ten toes in my balanciaga Gbedu wey dey cause addiction o On a billion dollars mission Dem know sey we no fall sey we galant Ten toes in my balanciaga If e easy omo na lie Wetin I see na dollar signs Omo na money I dey find Na money I dey find Na money I dey find Holy water cover my eyes Make I see no evil For this my side Omo na money dey my mind Na money dey my mind Na money dey my mind Ya man Babao
Clettus的其他专辑
- 1684425600000
- 1683561600000
- 1682006400000
- 1673107200000
- 1669651200000
- 1666281600000